Lyrics

Magixx – “4 Days”Lyrics

4 Days By Magixx – Download Lyrics. 

Naturally gifted Nigerian singer and songwriter, Magixx has released a new amazing hit track titled “4 Days Lyrics“.

CATEGORY: MUSIC

According to Ogxclusive.com, listening to good Music can help elevate ones mood and lowers stress. It also helps treat depression and lowers anxiety.

Enjoy and add this new wonderful tune to your Music playlist.

Download below;

 

“4 Days” Lyrics by Magixx

I just dey look your face

And I no fit to understand

How you makey my heart e race

Body dey sweet me

Jedi jedi for waist

And I no fit to concentrate no

And if you play me sef I no mind o

As long as we dey

 

Something about Olivia

It’s deeper than Mariana

Sweeter than my reefer

As we cruise into Ottawa

I’m just a lonely mister

Your company me I’m after

Thunder fire anybody

Wey wan put asunder

 

As I dun loss for your maze

I be longing for your taste

Make I give you informate

I been loving you for days

If I buy you aparté

Would you help me ascertain

Make I give you informate

I been loving you for days

 

Fala fala

I be moving to your Salsa

Para para

Na your body make me calm down

Abena please comply

I want to ease your mind

Omo Ologo ye ma gbala

I go make you sing hosanna

Give you attention

Like a soldier man

 

Something about Olivia

It’s deeper than Mariana

Sweeter than my reefer

As we cruise into Ottawa

I’m just a lonely mister

Your company me I’m after

Thunder fire anybody

Wey wan put asunder

 

As I dun loss for your maze

I be longing for your taste

Make I give you informate

I been loving you for days

If I buy you aparté

Would you help me ascertain

Make I give you informate

I been loving you for days

 

Share and drop your comments below!

Stay connected on www.Ogxclusive.com

0 comment