Lyrics

Stonebwoy & Odumodublvck – “Ekelebe” Lyrics

Stonebwoy & Odumodublvck – “Ekelebe” Lyrics Download Mp3. 

Ekelebe” Lyrics by Stonebwoy & Odumodublvck

 

Intro

Hear me now

Na da da da da di da da dow

da da da dow

Odumodu

Native

Chorus: Stonebwoy

Ekelebe You know my mind dey far

Me I no be your neighbor

Check your level and stay far

Don’t do like Junky wey just come play

Ekelebe you know my mind dey far

Me I no be your neighbor

Check your level and stay far

Don’t make me pull up, pull up the Ruger

Post Chorus: Stonebwoy

My paddy yeah

You go dey rush

And go bite your finger

Bad man no chase

After girl pon tinder

1GAD alone a run pon 12 cylinder

Violate and go under

My paddy yeah

You go dey rush

And go bite your finger

Bad man no chase

After girl pon tinder

1GAD alone a run pon 12 cylinder

Violate and go under

 

Verse 1: Stonebwoy

Ekelebe you be de gbege(Problem)

Just because I gbele gbele (open up)

You want play

Don’t try to sample yeah

‘Cause you go tele (carry) yeah

Unu the afro dancehall Pele

Dem better know

When the gyal dem see me a road

Come hear the sexy voice a bawl and roar

Dem say dem love Stonebwoy to the core

And me love them more

 

Chorus: Stonebwoy

Ekelebe You know my mind dey far

Me I no be your neighbor

Check your level and stay far

Don’t do like Junky wey just come play

Ekelebe You know my mind dey far

Me I no be your neighbor

Check your level and stay far

Don’t make me pull up, pull up the Ruger

 

Verse 2: Odumodublvck

Many men are looking

At my shawty

Make dem touch

Odumodu Ekelebe

Na wetin dem dey call me for Naija

Anytime I pull up pull up

They give me everything

All the things I request

Stonebwoy dey fall out

Igbo plus all the burantashi

She don warn me

When you put am

OG no dey flinch

But I don knack

From Morning

Abena no dey gree

Who wan dey price her?

You fit?

Stonebwoy the money too choke

Abi?

I can’t be hungry

Icy

Bling bling

They know na my policy

Ogbonge crib

Na there wey we dey live

100 meters

Run my race

Burna Boy ability

Comot my condom

F*ck up the pum pum Quarantine with my boo (cool)

Punish me Omo f*ck am like na taboo

 

Verse 2: Stonebwoy

And weh mi na go see

Temper dem a temper

With the Rasta man peace

But I a stand talawa

Like a one marker tree

Have a guardian angel

Mama Catherine ah ah

Dem never match up to the stamina

Done Kilometers

Done metres

Done miles

Me dem a follow inna di game

Like a compass

Them try pass

And dem loss

 

Chorus: Stonebwoy & Odumodublvck

Ekelebe, you know my mind dey far

Me I no be your neighbor

Check your level and stay far

Don’t do like Junky wey just come play

Ekelebe You know my mind dey far

Me I no be your neighbor

Check your level and stay far

Don’t make me pull up, pull up the Ruger

 

Post Chorus: Stonebwoy

My paddy yeah

You go dey rush

And go bite your finger

Bad man no chase

After girl pon tinder

1GAD alone a run pon 12 cylinder

Violate and go under

My paddy yeah

You go dey rush

And go bite your finger

Bad man no chase

After girl pon tinder

1GAD alone a run pon 12 cylinder

Violate and go under

 

Ogxclusive.com

0 comment