Throwbacks, Lyrics

Duncan Mighty – Unu Ge Gbum Madu ft. Nigga Raw

ALBUM: Duncan Mighty – Fully Loaded. 

Naturally gifted Nigerian singer and songwriter Duncan Mighty has released a new amazing hit track titled “Unu Ge Gbum Madu” featuring talented Nigerian rapper Nigga Raw.

CATEGORY: MUSIC

Off his forthcoming studio project titled “Fully Loaded”.

Released in 2013.

Enjoy and add the new special song to your Music playlist.

Download below;

 

 

DOWNLOAD: MP3

Lyrics

 

Heh

 

Nigga Raw nwanne

Abia huhuuuu hei chei

Unu ga egbu mmadu ooo heiii heh

Hahahaa huhuuu heh(I’m back again, again)

Unu ga egbu mmadu ooo heii heh(wooo heeii)

Unu ga egbu mmadu 2

D way wey una do me I no gbadun 2

Ko gbadun 6

Ejego m North, je West, je east, je south

Weh fuu na bendin corner di iche 4rm roundabout

Our leaders na afu anyi ka property

O ya mere most of us gi ako maka poverty

Sometimes o na adi ko our fault

Our economy dey somersault

Ur worth is ur right b4 election

Ma na after election ihe I ga afu bu selection

We have d right to choose

Ma na for 9: 00 news mu na gi go confuse

Akocha maka ndi jeru tuo vote na ndi ejero

Ebido koba maka ndi kweru na ndi ekwero

It is very funny(funny)

Upon all our money,

We still dey our forty-something missionary journey

But be it as it may, we go survive no matter wetin dem do or say(eeeh)

I don talk am b4, I go still talk am again

All these things wey dey happen na we dey suffer d pain(suffer d pain)

Nwanne o di horrible, o nwero ife money bu so let me b audible

Ha kwecha anyi nkwa na campaign

If dem win they go bone begin pop champagne

If they like sef, make dem call me tout

I no fit shout and I no go fit close my mouth

For naija we get plenty mineral resources

People still dey break down past molue buses

For Africa and we get d best Armed forces

But d worst is dem too dey owe we doctors and nurses

What an injustice

Na so dem kill plenty people for one city wey dey for Ekiti

What a pity

We need peace & unity, job opportunity in our community

De way wey una dey run tinz for this country me I no gbadun 2 (chai)

Ko gbadun ko gbadun eeihuuhuhu

I no gbadun huuuuuuu eeh

Hei, Chineke mei

Unu ga egbu mmadu huhuuu heh

Unu ga egbu

Unu ga egbu mmadu huhuuu hai chai

Duncan Mighty dey here so hei

Nigga Raw nwanne

 

 

Stay connected on www.Ogxclusive.com

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *