Lyrics

Ruger & BNXN – “Bae Bae” Lyrics

Ruger & BNXN – “Bae Bae” Lyrics Download Now. 

Ruger & BNXN – “Bae Bae”.

 

“Bae Bae” Lyrics by Ruger & BNXN

Wetin be your p tonight?

I dey Yankee tonight

Make I play with your p tonight

Na me and you tonight

I’m so angry tonight

Make me happy tonight

If you smoke baki tonight

Then I go give you backi tonight, yeah

 

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae

Don’t know if you feel it too, bae bae

Shey make we de move, bae bae

E choke me oo for days

Inu mi dun, bae bae

How you go say I no miss you, bae bae?

?e make we dey move, bae bae?

Ah! Ogozini ma go

Ka maa lara wa neighbours w?n maa gb?

And I will use a rubber, no nylon

Then I fly you back to Naija by dawn

 

Uh uh, Ogochukwu no

Me I de for you and ?l?run gb?

Like I rip you commot for nylon

I don book appointment for Nicon

 

Wetin be your p tonight?

I de Yankee tonight

Make I play with your p tonight

Na me and you tonight

I’m so angry tonight

Make me happy tonight

If you smoke baki tonight

Then I go give you backi tonight, yeah

 

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae

Don’t know if you feel it too, bae bae

Shey make we de move, bae bae

E choke me oo for days

Inu mi dun, bae bae

How you go say I no miss you, bae bae?

?e make we dey move, bae bae?

0 comment