Throwbacks, Lyrics

Duncan Mighty – Pray For Mama

ALBUM: Duncan Mighty – Fully Loaded. 

Naturally gifted Nigerian singer and songwriter Duncan Mighty has released a new amazing hit track titled “Pray For Mama“.

CATEGORY: MUSIC

Off his forthcoming studio project titled “Fully Loaded”.

Released in 2013.

Enjoy and add the new special song to your Music playlist.

Download below;

 

 

DOWNLOAD: Duncan Mighty – Pray For Mama

 

Lyrics

 

Yeah

 

Turn my mic on

 

Yah

 

Duncan Mighty

 

Yah

 

One time

 

Uwoooooooo

 

Yeeeeahhh

 

Nneburuoma

 

So many people dey for this life this life

 

Dem no know the value of their mama mama

 

If their mama make them sad oh

 

Them go beat am ooo beat am o

 

If your mama no sabi laugh sabi laugh

 

Make you teach am how to laugh how to laugh

 

If your mama no sabi dance oh

 

Make you teach am oo teach am o

 

Where do l go where do l stay

 

Without my mama oo

 

Everyday she pray for me ooh ooh ooh

 

If you get mama o

 

All you do is pray for her

 

For long life o

 

If you get mama oooo

 

Pray for her ooooo

 

If your mama do you wrong

 

If your mama do you sad

 

If your mama make you cry

 

No hurt am o

 

Still love am o

 

Still love am oooo

 

Yeeeah

 

Nneburuoma oooo

 

Nneburuoma ooo

 

My mama oh oh oh ooo

 

I say six to six

 

She dey pray for me

 

Twelve to twelve

 

She dey pray for me

 

Fourteen days

 

She go fast oo

 

Fourty one days

 

She go fast

 

She never wanna see me cry

 

Anyhow I be she like o

 

I will always be by your side

 

Na you be my physical gift for life oo

My mama ooo my mama ooo

Nneburuoma ooo Nneburuoma ooo

 

If your mama do you wrong

No hurt am o still love am o

If you get mama o

All you do is pray for am no hurt am o

If your mama do you wrong

Pray for am

 

Stay connected on www.Ogxclusive.com

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *