Lyrics, Songs

Rema – Charm

The incredible and superb Artiste of Jonzing world records and in conjunction with mavins record studio, Divine ikubor, popularly as Rema the prince of afro beat. Is here again with an amazing hit and a banger track off his incredible EP “Rave and Roses” which he released recently. And this wonderful project and work is titled “Charm“.

Rema, in this amazing hit track delivered and heart touching lyrics that I bet would make your day. And if you’re looking for a doping song that you will be playing unstoppable and continuously in your playlist then worry no more cause “Charm” is here for you.

Download and little to this doping and amazing work of art. And feel free to share with us your suggestions. Comment in the comments section below with you thoughts.

 

 

Listen up below.

DOWNLOAD MP3.Β 

LYRICS.

London

Another banger

 

Come here, wetin dey worry you?

Bring body make I rock am, yeah, yeah

I know you senior me

But i get money pass your papa

 

Wetin you want wey I no fit do for you?

Why you wan dey BUGA won?

Shey you be Kizz Daniel ni?

You better drop your body and move

 

Soco, uh

Surfing with this body

Make we run am on a lowkey

Baby you know me

E get as you go move wey I no go β€˜gree

 

Come make I drive your mhm

Come make I drive this your jalopy

Baby allow me

Tip you off with allowee

 

See body oo

(see body, see body o)

Egbami oo

(Egbami, egbami o)

E dey burst my bololo

E dey burst my bololo

Please help me o

Me i don jam weytin pass me o

 

Come here, wetin dey worry you?

Bring body make I rock am, yeah, yeah

I know you senior me

But i get money pass your papa

 

Wetin you want wey I no fit do for you?

Why you wan dey BUGA won?

Shey you be Kizz Daniel ni?

You better drop your body and move

 

You too dey form with this love of a thing

Baby eh, lend me lend

I get pounds for you

You wan dey do like say eh

Naira no dey end

You too dey stiff like say your waist no dey eh

E No dey bend

 

Oya follow my command

Baby do like i do

Baby front and back

Baby boom baka boom

 

Soco, uh

Surfing with this body

Make we run am on a lowkey

Baby you know me

E get as you go move wey I no go β€˜gree

 

Come make I drive your mhm

Come make I drive this your jalopy

Baby allow me

Tip you off with allowee

 

Come here, wetin dey worry you?

Bring body make I rock am, yeah, yeah

I know you senior me

But i get money pass your papa

 

Wetin you want wey I no fit do for you?

Why you wan dey BUGA won?

Shey you be Kizz Daniel ni?

You better drop your body and move

Soco, uh

Surfing with this body

Make we run am on a lowkey

Baby you know me

E get as you go move wey I no go β€˜gree

 

Come make I drive your mhm

Come make I drive this your jalopy

Baby allow me

Tip you off with allowee.

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Β  Β  Β  Β  Β