Naturally gifted Nigerian singer and songwriter OPY has released a new amazing hit track titled “Good Life” featuring Billirano.
CATEGORY: MUSIC
Enjoy and add the new special song to your Music playlist.
Download below;
DOWNLOAD: MP3
Lyrics
It’s your boy O.P.Y
Hmmm da da o
Iam iam i Am billirano (yah billirano)
E no fit be like this forever o
Man been striving everyday koleda o
Koma gbodo ja sasan wonma damida o
Suffer suffer omo e dey tire man
E dey tire man
And I been down for a while now
Ki owo nla wole kingbo gban gban
Omode ni mi mio gara
Where the money dey so tell me kajowa o
Shey bi na my dream I dey follow
Forget all my sorrows for life
Eni lamo koseni tomola
And If yawa sup everybody masa
Depend on yourself e go better broda
I just wan dey
Dey enjoy myself ah good life no stress
E no easy to get to the top but kode matter madebe
I gats to do this everyday kosi eni toma bamishe
I gats to hustle all alone
I come this life alone (Oh oh oh ayy)
Ayy eh eh ayy
Ayy eh eh ayy
Normally I dey try
Normally I dey grind
Many times I been dey think
Many days I dey reminisce
Wetin my eyes don see
Wetin my eyes don see for street
Sapa otito
Wetin you do me so abeg free me make I go
One hit make I blow
Many many foes kokanmi I still dey go (Ye ye ye)
I just wan dey
Dey enjoy myself ah good life no stress
E no easy to get to the top but kode matter madebe
I gats to do this everyday kosi eni toma bamishe
I gats to hustle all alone
I come this life alone (Oh oh oh ayy)
It’s Segha beat pro
Stay Tuned on www.Ogxclusive.com
0 comment