Lyrics

LYRICS: PsychoYP & Odumodublvck – Settle Us!

Download: PsychoYP & Odumodublvck – Settle Us! (Lyrics). 

Naturally gifted Nigerian singer and songwriter, PsychoYP has released a new amazing hit track titled “Settle Us!” featuring Odumodublvck.

CATEGORY: MUSIC LYRICS

According to Ogxclusive.com, listening to good Music can help elevate ones mood and lowers stress. It also helps treat depression and lowers anxiety.

Enjoy and add this new wonderful tune to your Music playlist.

Download below;

 

SETTLE US LYRICS (song by PsychoYP, Odumodublvck).

 

Intro

Omo settle

Omo settle us omo settle omo

Omo you must to settle us

Omo settle us omo settle

Verse 1: YP

Omo me I wan vibe this life

I don`t want to stress

I just want to vibe this side

I don`t wanna confess

Omo me I wan vibe this life o

I don`t want to stress

Omo me I just want to vibe

I just want to (yeah yeah)

 

As I enter club

I go left, I look right I no know sef

I just vibe, wan vex

I no know wetin wan go sef

As I enter club

I don vex

I look left, I look left

I don shayo, I don ex

I don

Chorus

Dem dey say YP omo settle us

Omo, you must to settle us

Dem dey say YP omo settle us

YP omo settle us

They dey say YP omo settle us

Omo, you must to settle us

They dey say YP omo settle us

YP Oya settle us Oya settle us

Post-Chorus

You must to settle us

Na 2k you go settle us

4k you go settle us

10bey you go settle us

But you must to settle us

Settle us

And you must to trabaye

Trabaye

Omo you must to trabaye

Trabaye

Na 2k you go settle us

4k you go settle us

10bey you go settle us

But you must to settle us

Settle us

Verse 2: Odumodu

Na my IP

Na my intellectual

Na my property

I Dey give them

Hey God

 

Oya YP

You go do free?

Dem no wan pay

Demma mental

They no show love

 

I dey waka with my n**ga

On the road

Before you go try

Stop them

You go check well

Make you no dey jonze

Moe musa

Tell me say

My parole

E dey be like e be gold

So when I send invoice

They must

They must to pay my own (10bey)

Settle us

They must to settle me (2k)

Before I settle them

Yp they must to to settle you (Tell them)

Before you settle them

Chorus

Dem dey say YP omo settle us

Omo, you must to settle us

Dem dey say YP omo settle us

YP omo settle us

They dey say YP omo settle us

Omo, you must to settle us

They dey say YP omo settle us

YP Oya settle us Oya settle us

Post-Chorus

You must to settle us

Na 2k you go settle us

4k you go settle us

10bey you go settle us

But you must to settle us

Settle us

And you must to trabaye

Trabaye

Omo you must to trabaye

Trabaye

Na 2k you go settle us

4k you go settle us

10bey you go settle us

But you must to settle us

Settle us

(Outro)

Tell them they go settle you

In dolls o

They go settle us

 

Share and drop your comments below!

Stay connected on www.Ogxclusive.com

0 comment