Throwbacks, Lyrics

Erigga – Bless me ft Orezi

Bless me By Erigga ft Orezi – Audio. 

Naturally gifted Nigerian singer and songwriter Erigga has released a new amazing hit track titled “Bless me” featuring Orezi.

CATEGORY: MUSIC

Off his forthcoming studio project titled “A trip to the south“.

Enjoy and add the new special song to your Music playlist.

Download below;

 

 

DOWNLOAD: Erigga – Bless me ft Orezi

 

LYRICS

 

Say baba God blessy iyoo

As I dey hustle round the clock iyoo

Show me the way iyo

Don’t let my time make he pass iyo

I say na money l dey find

I no get time for nonsense lie lie

No get time for story

Na money money l dey find

No time for paparazzi no time for pararazzi

Na money money l dey find

No time for papa no time for paparazzi

No time for paparazzi no time for paparazzi

Yeah

Person wey man don dey old he go dey sit down baff

I still young for the dow i nor wan sit down waff

Wan make money follow dem Oloye sit down laff

God if my money dey with you make dem bring am haff

Steady pressing pressing we no dey sleep for night

Like witch for night go stroll commot go press person

Dem say Warri nor go favour me make l go Lag

Dagrin burst but how much you give me put for bag

Chairmen wan kill me with advice for Waff city

You drop bar which one be why i nor dey soundcity

I just dey push myself the way i fit commot

Key to success dey with me but where the domot

To come Lagos no hard transport fare easy

Na to go back how you wan take face the

disgrace

Baba God you wetin me and you don talk

Burst everywhere make am bode say who be this craze

Say baba God blessy iyoo

As I dey hustle round the clock iyoo

Show me the way iyo

Don’t let my time make he pass iyo

I say na money l dey find

I no get time for nonsense lie lie

No get time for story na money l dey find

Na money l dey find

No time for paparazzi no time for paparazzi

Na money l dey find

No time for paparazzi no time for paparazzi

No time for paparazzi no time for paparazzi

Yeah

Ah Google where money dey e dey show me error

Dey speak lrobo give me eriga weor

Dem say person wey craze man don bite before

If e see mechanic dey come na once he dey take off

When i dey show them the moon dem dey look my finger

The only place wey dem dey hear me now na their speaker

I be god for rap even your pastor know

The way my album go worry men go pass gono

If u really wan know how the road be for front

Na people wey dey come back you suppose confront

A trip to the south commot a steady sharp wire

From track one to ending na steady fire

E get people for this industry wey nor spend million

No level No show label dey see period

I thank God today say the world hear my voice

No be my power na God dey help the street voice

Say baba God bless iyoo

As l dey hustle round the clock iyoo

Show me the way iyo

Don’t let my time make he pass iyo

I say na money I dey find

I no get time for nonsense

No get time for story

Na money I dey find

No time for paparazzi no time for paparazzi

Na money I dey find

No time for paparazzi no time for paparazzi

No time for paparazzi no time for paparazzi

 

 

Stay connected on www.Ogxclusive.com

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *