Throwbacks, Lyrics

Duncan Mighty – Scatter My Dada

ALBUM: Duncan Mighty – Fully Loaded. 

Naturally gifted Nigerian singer and songwriter Duncan Mighty has released a new amazing hit track titled “Scatter My Dada“.

CATEGORY: MUSIC

Off his forthcoming studio project titled “Fully Loaded“.

Released in 2013.

Enjoy and add the new special song to your Music playlist.

Download below;

 

 

DOWNLOAD: Duncan Mighty – Scatter My Dada

 

Lyrics

 

 

Scatter my dada eheh

Baby baby oh oh chieya

Girl I tell you sey you need a man

Wey go hold and protect you

Wey can always tell you say you fine

How you feel he go understand chai

This na the things I dey do

 

To show you sey my love na true chai

 

This fit be the last chance wey I get to talk to you before you go

 

The way you smile you dey blow my mind

 

E come dey make me feel like to fly chai

 

One thing I no go like to hear

Na sey my girl want to leave my life

She dey make me dey wonder

Do you really wanna get under

Baby let me take you to the corner

And show you sey you be my lover

You dey scatter my dada eh farabale farabale baa

You dey scatter my dada eh baby farabale farabale baby

You dey scatter my dada eh farabale farabale baa

You dey scatter my dada eh farabale farabale baby

 

Girl you knock me off my feet girl geh chai

Girl you knock me off my feet girl geh chai

Girl I tell you sey you need a man

Wey can tell im people sey na you

Even if the thing go cause fight im go ready to die for you

Make you no leave me because your presence dey give me moral chai

 

Anytime I see you I get belief you go be the mother of my tata

You dey make me dey wonder

 

Do you really wanna get ah under

 

Baby let me take you to the corner

 

To show you sey you be my lover

 

You dey scatter my dada eh farabale farabale baby

 

You dey scatter my dada eh farabale farabale baby

You dey scatter my dada eh farabale farabale baby

You dey scatter my dada eh farabale farabale baby

Girl I tell you Seymou you need a man

Wey im love dey like butterfly chai

Anything wey go make you cry im go tell am go to sky.

Make you no leave me because your presence dey give me moral chai

Anytime I see you I get belief you go be mother of my tata

 

You dey make me dey wonder

 

Do you really wanna get ah under

 

Baby let me take you to the corner

And show you sey you be my lover

You dey scatter my dada eh farabale farabale baby

You dey scatter my dada eh farabale farabale baby

 

You dey scatter my da

da eh farabale farabale baby

You dey scatter my dada eh farabale farabale baby

You dey scatter my dada eh farabale farabale eh

Stay connected on www.Ogxclusive.com

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *