Songs, Throwbacks

Duncan Mighty – Koli Water Ft. Queen Of Africa

ALBUM: Duncan Mighty – Fully Loaded. 

Naturally gifted Nigerian singer and songwriter Duncan Mighty has released a new amazing hit track titled “Koli Water” featuring Queen Of Africa.

CATEGORY: MUSIC

Off his 2013 studio project titled “Fully Loaded”

Enjoy and add the new special song to your Music playlist.

Download below;

 

 

DOWNLOAD: MP3

 

Lyrics

 

 

O no no aii aii o ai

Right about now

Duncan mighty thunder clap

Put up unu hands up hands up

The way you touch me dey do me

Like koli water aaaaa

The way you touch me dey do me

Like koli water aaaaa

The way you touch me dey do me

Like koli water aaaa

Right about now

Duncan mighty

Thunder clap

Put up unu hands up

Right about now

Duncan mighty

Thunder clap

Put up una put up unu right hand

Wahya know say rasta man need ah

Ganja chikala for tinapa

Dem ma folo me like say i be there papa

If you dey feel this jam

Shake up the place and scatter your dada

Ogini me

Do u speak English

Oh yes I do

 

Can I buy u a drink

 

Boy to shayo go turn me on ooo

 

This girl na waya

 

She wan put me for fire

 

Anytime I show up in the hood

 

She wanna come and arise my desire

 

The way you touch me dey do me

 

Like koli water aaaaa

 

The way you touch me dey do me

 

Like koli water aaaaa

 

The way you touch me dey do me

 

Like koli water aaaa

 

Hold your baka sit down owaiii

 

Make all of dem boys dem shout owai

 

Hold your baka sit down owaii

 

Make all of dem boys dem shout owaii

 

I wanna kiss and caress you boy boy

 

Say na you be the one

 

Wey dey turn me on on

 

I wanna kiss and caress you boy boy

 

Say na you be the

 

One wey dey turn me on on

 

Remove my g string boy

 

So i go fit move my waist

 

Boy make you strip me now

 

Cos am going crazy

Sexy boy you are the one

I ve been waiting for

The way wey u dey touch me koli water ehhhh

 

The way you touch me dey do me

 

Like koli water aaaaa

The way you touch me dey do me

Like koli water aaaaa

Hold your baka sit down owaiii

Make all of dem boys dem shout owai

Hold your baka sit down owaii

Make all of dem boys dem shout owaii

Right about now

 

Duncan mighty

Thunder clap

Put up una hands now

The way you touch me dey do me

Like koli water aaaa

The way you touch me dey do me

Like koli water aaaaa

The way wey u dey touch me koli water ehhhh

The way you touch me dey do me

Like koli water aaaaa

 

Stay connected on www.Ogxclusive.com

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *