Throwbacks

Duncan Mighty – Dance For Me ft. Sandazblack

ALBUM: Duncan Mighty – Fully Loaded. 

Naturally gifted Nigerian singer and songwriter Duncan Mighty has released a new amazing hit track titled “Dance For Me” featuring Sandazblack.

CATEGORY: MUSIC

Off his forthcoming studio project titled “Fully Loaded”.

Released in 2013.

Enjoy and add the new special song to your Music playlist.

Download below;

 

 

DOWNLOAD: Duncan Mighty – Dance For Me ft. Sandazblack

 

Lyrics

 

 

Make you ehhh

Make you payapaya

Party just dey hala hala

Chikalas dem dey woromaya

Gbedu no go sara sara

Everybody dance ah for me

Make you dance ah for me

Everybody dance ah for me

Everybody dance ah for me

 

Form dey

Port Harcourt! Ghana!

Ive never seen a girl wey fine pass you

Every time you pass for road na war

Every other girl for that road must bow

You too fine ehh

I must try to make my name paya paya

So anywhere you see Duncan Mighty

Tell am say wene meka meka weh

Wene o wene o wene o

Chai. chineke me

 

Manu chim o wu eh

Wene o wene o wene ohhh

Make you payapaya

Party just dey hala hala

Chikalas dem dey woromaya(manu chim o wu eh)

Gbedu no go sara sara

Everybody dance ah for me

Make you dance ah for me

Everybody dance ah for me

Form dey form dey

Lagos! Port Harcourt! Africa!

Mempini mempini mempini da

Iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)

Wene o wene o wene o

 

Stay connected on www.Ogxclusive.com

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *