Music, Lyrics

D’PRINCE – OJORO CANCEL FT. WIZKID

  • D’PRINCE – OJORO CANCEL FT. WIZKID

Download and enjoy the new audio song by D’PRINCE – which he titled the wonderful song “OJORO CANCEL” FT. WIZKID

 

Download and share below;

 

DOWNLOAD MUSIC

[Lyrics]

 

 

 

D′Prince is here

 

Lelelelelele ye ba

 

Ice

 

Yeba ye yebam

 

Yaaga

 

Olelelelelele yebam

 

Yeba eyy

 

Omoba Add or View Explanation Tele mi kia kia

 

I dey give you, give e me

 

 

 

 

 

Tele mi kia kia

 

Oh baby kia masa

 

Oh baby maza maza

 

I’m knocking on your door

 

Can I come inside?

 

I know what you like

 

Oya break it down

 

Every party, she dey shut it down

 

Everytime when she hear the sound

 

Me just dey wait I go take you down.oiiii

 

Oya take it up

 

 

 

I like the way she dey back it up

 

This matter we go take it up

 

If the party dey dull she go wake it up… oiii

 

From Lagos to Sokoto

 

Gwagwalada to Soweto

 

Dem wan follow me gbalaga

 

See them, they be bursting that sokoto

 

Oya follow me baby o

 

My fine fine baby o

 

I′m loving you baby o

 

We can do anything wey you like Add or View Explanation Ojoro cancel baby o

 

Ojoro cancel baby o

 

I dey give you, give e me

 

I dey give you, give e me

 

Ojoro cancel baby o

 

Ojoro cancel baby o

 

I dey give you, make I take

 

I dey give you make I take small Add or View Explanation Dem dey feel am for Gwagwalada

 

Dem dey feel am for Adamawa

 

Dem dey feel am for Anambra

 

For Nassarawa dem dey cause Kasala

 

Baby whine o

 

Ahh do am o, whine o

 

This your whine o

 

****** Add or View Explanation Ojoro cancel baby o

 

Ojoro cancel baby o

 

I dey give you, give e me

 

I dey give you, give e me

 

Ojoro cancel baby o

 

Ojoro cancel baby o

 

I dey give you, make I take

 

I dey give you make I take small Add or View Explanation Tickle me, tickle me, tickle me

 

Tickle me

 

Come tickle my soul

 

Tickle me, tickle me, tickle me

 

Tickle me

 

Come tickle my soul

 

Ice baby

 

Fine well well

 

You posh pass

 

Posh paname

 

Hot Omotena

 

Watanamera Add or View Explanation Tele mi kia kia

 

Tele mi kia kia

 

Oh baby kia masa

 

Oh baby maza maza

 

I’m knocking on your door

 

Can I come inside?

 

I know what you like Add or View Explanation Go down below

 

Omoge I like your soft pillow

 

The way you rock it o

 

Omoge you go kill person o

 

Go down below

 

Omoge I like your soft pillow

 

The way you rock it o

 

Omoge you go kill person o Add or View Explanation Ojoro cancel baby o

 

Ojoro cancel baby o

 

I dey give you, give e me

 

I dey give you, give e me

 

Ojoro cancel baby o

 

Ojoro cancel baby o

 

I dey give you, make I take

 

I dey give you make I take small Add or View Explanation

0 comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *